'Within one year we go control insurgency and insecurity for Nigeria' - Atiku Abubakar

Former Nigerian Vice President Atiku Abubakar has pledged to resolve the country's insurgency and insecurity issues within one year if elected president. He emphasized the need for increased investment in police and armed forces to address the current security deficit.
Why it matters
Security is a primary concern for Nigeria's upcoming election, and this policy proposal directly addresses the nation's most pressing stability challenges.
10:55 Wetin we call dis Video, 'We be one of di poorest kontris today for di world' - Atiku Abubakar Published 28 August 2026, 09:13 WAT Read am in 4 mins Former vice president of Nigeria Atiku Abubakar don assure Nigerians say im go control di insurgency and insecurity problem for Nigeria within one year if e enta office.
Di presidential candidate of di African Democratic Congress (ADC) give dis assurance for exclusive interview wit di BBC.
Since di official window for presidential campaign open, Atiku dey grant interviews wia e dey tok about im plans for Nigeria if im becom president.
Atiku wey don contest plenty times to becom president of Nigeria but neva dey successful tok say Nigeria need to invest for police and di armed forces.
E also tok how e go take control one of di biggest problems for Nigeria and di West Africa subregion.
Get smarter about the news
Sign up free for a feed built around what you actually care about, Dive Deeper research on any story, and the full text of every article.
Create free accountAlready have an account? Sign in