BBC·5 min read

Wike Rainbow Coalition: Wetin e be and why APC govnors dey quarrel wit Nyesom Wike bicos of am?

Wike Rainbow Coalition: Wetin e be and why APC govnors dey quarrel wit Nyesom Wike bicos of am?
Dive DeeperCreate a free account to unlock

Wia dis foto come from, Nyesom Wike, Hope Uzodimma/Facebook

Tension don dey rise recently for inside Nigeria ruling political party, di All Progressives Congress (APC), as govnors from di party dey kwanta wit di Minister of di Federal Capital Territory, Nyesom Wike, sake of one political movement wey Wike dey champion, wey di name na di 'Rainbow Coalition'.

Di mata strong sotey di APC govnors do meeting and issue statement say dia hand no dey for di Rainbow Coalition tin or any oda political joinbodi arrangement outside dia own party.

Chairman of di Progressives Govnors Forum and govnor of Imo State, Hope Uzodimma, na im read out dat communique afta dia meeting on 14 September 2026, and e tok say di Rainbow Coalition mata fit confuse voters and undermine dia party supremacy.

Continue reading on Headlinne

Create a free account to read the full article.

Read full article →

Get smarter about the news

Sign up free for a feed built around what you actually care about, Dive Deeper research on any story, and the full text of every article.

Create free account

Already have an account? Sign in