Nigeria vs Malawi: Super Falcons dey go for 11th title for Wafcon 2026

The Nigerian women's national football team, the Super Falcons, has arrived in Morocco to defend their title at the 2026 Women's Africa Cup of Nations. Led by coach Justin Madugu, the team aims to secure an 11th championship title despite increased competition from other African nations.
Why it matters
As the most successful team in Wafcon history, Nigeria's performance is a bellwether for the growth and competitiveness of women's football in Africa.
Nigeria don arrive Morocco for di 2026 Women's Africa Cup of Nations (Wafcon) and dem carry a familiar burden of expectation.
Afta dem claim a record-extending 10th title for di North African kingdom last July - a campaign dem bin tag "Mission X" - di Super Falcons remain di focus for African women's football.
Di challenge now na to retain dia crown, sometin dem last manage for 2018, di result of a hat-trick of titles.
"Now wey we be di champions, evri oda team go wan draw you down," na so head coach Justin Madugu, wey ginger last year title charge wey end for 3-2 victory over di hosts , tell BBC Sport Africa
"E no go dey easy. We dey quite aware of dat and we go dey fully ready."
Nigeria begin against first timers Malawi on Tuesday bifor also facing Zambia and Egypt for Group C.
Get smarter about the news
Sign up free for a feed built around what you actually care about, Dive Deeper research on any story, and the full text of every article.
Create free accountAlready have an account? Sign in