BBC·2 min read

Man City charges latest: Wetin be di 115 financial rules charges against Premier League side Manchester City?

Man City charges latest: Wetin be di 115 financial rules charges against Premier League side Manchester City?
✦Dive DeeperCreate a free account to unlock

Manchester City dey guilty of breaking di majority of di 115 financial rules wey dem accuse dem ontop, sources tell BBC Sport.

Na February 2023 Premier League charge City wit di 115 financial breaches, afta di matta start from 2019.

The Athletic dey report say di sanctions neva dey decided but say independent panel don reach di decision, wia dem finding dem guilty of all but one count.

Sources tell BBC Sport say dem don make decision for di case, and City dey guilty of di majority of breaches.

Di Premier League no gree comment on dis matta.

Wen dem ask Man City if di report correct, City no comment too.

Instead dem release statement say dat di "Premier League process remain ongoing wit significant elements to be completed, and subject to strict confidentiality".

Continue reading on Headlinne

Create a free account to read the full article.

Read full article →
✦

Get smarter about the news

Sign up free for a feed built around what you actually care about, Dive Deeper research on any story, and the full text of every article.

Create free account

Already have an account? Sign in