APC presidential campaign council: Wike, Soludo, Adeleke and Amosun make list

The APC has released its presidential campaign team list, which includes notable figures like Nyesom Wike and Ademola Adeleke. The move signals a strategic effort by the party to consolidate support across various Nigerian states ahead of the 2027 election.
Why it matters
The inclusion of opposition-aligned governors in the APC campaign structure highlights shifting political alliances and the party's strategy for national dominance.
Wia dis foto come from, Charles Chukwuma Soludo, Nyesom Wike, Ademola Adeleke, Senator Ibikunle Amosun/Facebook
Osun State Govnor Ademola Adeleke and former govnor of Ogun State Ibikunle Amosun dey trend sake of say dem dey for di All Progressives Congress (APC) campaign team.
APC release names of dia campaign team on Tuesday, 13 October and dem go do di inauguration on Wednesday, 13 October.
Some of di pipo wey dey di list wey dey cause tok-tok na di Federal Capital Territory (FCT) Minister Nyesom Wike wey dem appoint as di campaign coordinator for President Bola Tinubu for Rivers State and di FCT.
Di former Rivers State govnor bin don declare im intention to support President Bola Tinubu since just like di way im bin support am for di 2023 presidential election.
Get smarter about the news
Sign up free for a feed built around what you actually care about, Dive Deeper research on any story, and the full text of every article.
Create free accountAlready have an account? Sign in